Limoblaze – Gold ft Ada Ehi [Download Mp3, Lyrics]
Download Limoblaze – Gold ft Ada Ehi
A musician named Limoblaze made a really great song called “Gold” and he had a special guest singer named Ada Ehi help him. The song is so good that it will make you happy the whole time you listen to it! Limoblaze and Ada Ehi made a really great song called Gold.
They sang really well and the music sounded amazing. It’s an example of what really good music should be like. The singer has a new song that will be on his new album called “Sunday In Lagos”. This will be his fifth album and it’s coming out soon. His last album from 2021 had songs like “Good God” and “Got This”.
Limoblaze is a singer from Nigeria who likes to sing different kinds of music like gospel, Afrobeat, and hip-hop. His real name is Samuel Onwubiko and he was born on October 25th, 1995. He writes his own songs and performs them for people to enjoy.
Download Latest Limoblaze Songs / Music, Videos & Albums/EP’s here On GospelGallary.
Gold Lyrics By Limoblaze ft Ada Ehi
I look all Around
I no see anything
Wey go Hinder me
Cause the Love wey my daddy
Dey give on daily
Dey Ginger me
Dem wan give me the Dollar
(I say no)
Dem wan give me the Pounds Oh
(I say no)
Dem say make I sign am
(I say no)
Papa God, nar You I want Oh
E be Like dem no know say
You’re my Heart Desire
Anything wey Concern You
I no go Retire
Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
For this thing is
More than Gold
Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O
Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Space, Space, Space, Space, Space
This my Head, my Head
E Correct, E Correct
This my Name, E go Loud
E go Loud
Oya take a Picture
You and me Together
In the Nearest Future
Make you for Remember say
E be Everything
When I begin no Far
I go Carry my Jesus
I no go need your Car
Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
Oh this thing is
More than Gold
Even if bar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Space, Space, Space, Space, Space
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
.RECOMMENDED SONGS FOR YOU 👇











READ ALSO 👇


